atokintu

Naija

Alternative forms

  • atokinto

Etymology

From: English talking to

Pronunciation

  • àtɔ́kíntù

Play Play

Verb

  • Sey person dey tell anoder person make e marry am.
  • Musa dey atokintu am.  — (Egbokhare_2020. Musa is wooing her.)
  • De way Chuks take stand with Ngozi, e be like sey atokintu tings dey go on.  — (NSC_Legbeti_2021. Chuks appears to be wooing Ngozi by their stance.)

Synonyms

Translations

  • English: woo