Difference between revisions of "atoknado"

Line 13: Line 13:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Make person dey do wetin im talk say im go do.
+
# Make person dey do wetin im talk say im go do.
:* {{ux|dv|For inside Universal '''Atoknado''' Paper for Human Right, di United Nations talk am sey pikin need special care and help. |(Egbokhare_2020. In the Declaration, United Nations stated that every child needs a special care and help.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di landlord na '''Atoknado'''. |(NSC_Legbeti_2021. The landlord is a man of his word.)}}
:* {{ux|dv|De landlord na '''Atoknado''' person. |(NSC_Legbeti_2021. The landlord is a man of his word.)}}
+
#:* {{ux|dv|I dey fear my Papa because if he say he go disown me if I marry you, he go do am because na '''Atoknado'''. |(NSC_Legbeti_2021. I can't mary you because I am scared of my father. If he says will disown me, he will.)}}
:* {{ux|dv|I dey fear my Papa because if he say he go disown me if I marry you, he go do am because na '''Atoknado''' person. |(NSC_Legbeti_2021. I can't mary you because I am scared of my father. If he says will disown me, he will.)}}
+
# Wetin de don gader talk sey na wetin people suppose dey do.
====Synonyms====
+
#:* {{ux|dv|For inside Universal '''Atoknado''' Paper for Human Right, di United Nations talk am sey pikin need special care and help. |(Egbokhare_2020. In the Declaration, United Nations stated that every child needs a special care and help.)}}
*  
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''declaration'',  ''true to a promise or threat''
+
* English: ''declaration'',  ''faithful''

Revision as of 18:50, 25 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English talk and do

Pronunciation

  • àtɔ̀knàdû

Play Play

Noun

  1. Make person dey do wetin im talk say im go do.
    • Di landlord na Atoknado.  — (NSC_Legbeti_2021. The landlord is a man of his word.)
    • I dey fear my Papa because if he say he go disown me if I marry you, he go do am because na Atoknado.  — (NSC_Legbeti_2021. I can't mary you because I am scared of my father. If he says will disown me, he will.)
  2. Wetin de don gader talk sey na wetin people suppose dey do.
    • For inside Universal Atoknado Paper for Human Right, di United Nations talk am sey pikin need special care and help.  — (Egbokhare_2020. In the Declaration, United Nations stated that every child needs a special care and help.)

Translations

  • English: declaration, faithful