Difference between revisions of "atoknado"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Make person dey do wetin im talk say im go do. | |
− | + | :* {{ux|dv|Di landlord na '''Atoknado'''. |(NSC_Legbeti_2021. The landlord is a man of his word.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|I dey fear my Papa because if he say he go disown me if I marry you, he go do am because na '''Atoknado'''. |(NSC_Legbeti_2021. I can't mary you because I am scared of my father. If he says will disown me, he will.)}} | |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''faithful'', ''person true to her/his word'' | * English: ''faithful'', ''person true to her/his word'' | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Wetin de don gader talk sey na wetin people suppose dey do. | |
− | + | :* {{ux|dv|For inside Universal '''Atoknado'''for Human Right, di United Nations talk am sey pikin need special care and help. |(Egbokhare_2020. In the Declaration, United Nations stated that every child needs a special care and help.)}} | |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''declaration'' | * English: ''declaration'' |
Revision as of 18:56, 25 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English talk and do
Pronunciation
- àtɔ̀knàdû
Adjective
- Make person dey do wetin im talk say im go do.
- Di landlord na Atoknado. — (NSC_Legbeti_2021. The landlord is a man of his word.)
- I dey fear my Papa because if he say he go disown me if I marry you, he go do am because na Atoknado. — (NSC_Legbeti_2021. I can't mary you because I am scared of my father. If he says will disown me, he will.)
Translation
- English: faithful, person true to her/his word
Noun
- Wetin de don gader talk sey na wetin people suppose dey do.
- For inside Universal Atoknadofor Human Right, di United Nations talk am sey pikin need special care and help. — (Egbokhare_2020. In the Declaration, United Nations stated that every child needs a special care and help.)
Translations
- English: declaration