Difference between revisions of "atoknado"
(17 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[otoknado]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''talk and do'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * àtɔ̀knàdû |
− | |||
− | |||
− | + | <sm2>pcm-ng-atoknado.f.ogg</sm2> | |
− | + | <sm2>pcm-ng-atoknado.m.ogg</sm2> | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | + | ===Adjective=== | |
+ | * Make person dey do wetin im talk say im go do. | ||
+ | :* {{ux|dv|Di landlord na '''Atoknado'''. |(NSC_2021. The landlord is a man of his word.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|I dey fear my Papa because if e say e go disown me if I marry you, e go do am because na '''Atoknado'''. |(NSC_2021. I can't mary you because I am scared of my father. If he says will disown me, he will.)}} | ||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''faithful'', ''person true to her/his word'' | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Wetin de don gader talk sey na wetin people suppose dey do. | |
− | + | :* {{ux|dv|For inside Universal '''Atoknado''' for Human Right, di United Nations talk am sey pikin need special care and help. |(Egbokhare_2020, In the Declaration, United Nations stated that every child needs a special care and help.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''declaration'' |
Latest revision as of 18:39, 17 April 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English talk and do
Pronunciation
- àtɔ̀knàdû
Adjective
- Make person dey do wetin im talk say im go do.
- Di landlord na Atoknado. — (NSC_2021. The landlord is a man of his word.)
- I dey fear my Papa because if e say e go disown me if I marry you, e go do am because na Atoknado. — (NSC_2021. I can't mary you because I am scared of my father. If he says will disown me, he will.)
Translation
- English: faithful, person true to her/his word
Noun
- Wetin de don gader talk sey na wetin people suppose dey do.
- For inside Universal Atoknado for Human Right, di United Nations talk am sey pikin need special care and help. — (Egbokhare_2020, In the Declaration, United Nations stated that every child needs a special care and help.)
Translations
- English: declaration