Difference between revisions of "atoknado"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
|||
(3 intermediate revisions by one other user not shown) | |||
Line 14: | Line 14: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Make person dey do wetin im talk say im go do. | * Make person dey do wetin im talk say im go do. | ||
− | :* {{ux|dv|Di landlord na '''Atoknado'''. |( | + | :* {{ux|dv|Di landlord na '''Atoknado'''. |(NSC_2021. The landlord is a man of his word.)}} |
− | :* {{ux|dv|I dey fear my Papa because if | + | :* {{ux|dv|I dey fear my Papa because if e say e go disown me if I marry you, e go do am because na '''Atoknado'''. |(NSC_2021. I can't mary you because I am scared of my father. If he says will disown me, he will.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''faithful'', ''person true to her/his word'' | * English: ''faithful'', ''person true to her/his word'' | ||
+ | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Wetin de don gader talk sey na wetin people suppose dey do. | * Wetin de don gader talk sey na wetin people suppose dey do. |
Latest revision as of 18:39, 17 April 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English talk and do
Pronunciation
- àtɔ̀knàdû
Adjective
- Make person dey do wetin im talk say im go do.
- Di landlord na Atoknado. — (NSC_2021. The landlord is a man of his word.)
- I dey fear my Papa because if e say e go disown me if I marry you, e go do am because na Atoknado. — (NSC_2021. I can't mary you because I am scared of my father. If he says will disown me, he will.)
Translation
- English: faithful, person true to her/his word
Noun
- Wetin de don gader talk sey na wetin people suppose dey do.
- For inside Universal Atoknado for Human Right, di United Nations talk am sey pikin need special care and help. — (Egbokhare_2020, In the Declaration, United Nations stated that every child needs a special care and help.)
Translations
- English: declaration