atoknado

Revision as of 18:50, 25 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English talk and do

Pronunciation

  • àtɔ̀knàdû

Play Play

Noun

  1. Make person dey do wetin im talk say im go do.
    • Di landlord na Atoknado.  — (NSC_Legbeti_2021. The landlord is a man of his word.)
    • I dey fear my Papa because if he say he go disown me if I marry you, he go do am because na Atoknado.  — (NSC_Legbeti_2021. I can't mary you because I am scared of my father. If he says will disown me, he will.)
  2. Wetin de don gader talk sey na wetin people suppose dey do.
    • For inside Universal Atoknado Paper for Human Right, di United Nations talk am sey pikin need special care and help.  — (Egbokhare_2020. In the Declaration, United Nations stated that every child needs a special care and help.)

Translations

  • English: declaration, faithful