Difference between revisions of "attachment"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-attachment.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-attachment.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-attachment.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-attachment.m.ogg</sm2>  
 
===Definition===
 
*  Lady wey dey do asawo, wetin lady dey add join dem hair, extra seat for bus wey extra passenger sit.
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 09:53, 18 July 2021

Naija

Etymology

From English attachment

Pronunciation

  • àtátʃmɛ̀t

Play Play

Noun

  • Lady wey dey do asawo.
  1. I dey carry attachment for road anytime when I dey travel.  — (Egbokhare_2020, I always pick a prostitute on the way whenever I am travelling.)
  2. Im dey do attachment join im business.  — (NSC_Tella_2020, She combines prostitution with her normal business.)
  • Wetin lady dey add join dem hair.
  1. I dey go fix attachment.  — (Egbokhare_2020, I am fixing an artificial hair.)
  2. I no go join attachment wit my hair.  — (NSC_Tella_2020, I won't fix any artificial hair with my hair.)
  • Extra seat for bus wey extra passenger sit.
  1. Siddon for di attachment near driver seat.  — (Egbokhare_2020, Sit on the makeshift seat close to the driver's seat.)
  2. Na attachment I con join from Kano reach Ibadan.  — (NSC_Tella_2020, It was on a makeshift seat I sat from Kano to Ibadan.)

Derived forms

  • attache

Synonyms

Translations

  • English: a lady picked up for pleasure during a journey, weave on artificial hair used by ladies for styling, a makeshift seat in a commercial bus.