attachment

Naija

Etymology

From English attachment

Pronunciation

  • àtátʃmɛ̂nt

Play Play

Noun

  1. Extra seat for bus wey extra passenger dey siddon.
    • Siddon for di attachment near driver seat.  — (Sit on the makeshift seat close to the driver's seat.)
    • Na attachment I con join from Kano reach Ibadan.  — (It was on a makeshift seat I sat from Kano to Ibadan.)
  2. Wetin lady dey add join dem hair.
    • I dey go fix attachment.  — (I am fixing hair extensions.)
    • I no go join attachment wit my hair.  — (I won't fix any hair extensions on my hair.)
  3. Person wey dey do ashawo.
    • I dey carry attachment for road anytime when I dey travel.  — (I always pick a prostitute on the way whenever I am travelling.)
    • Im dey do attachment join im business.  — (She combines prostitution with her normal business.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: extra seat, hair extensions, sex worker