Difference between revisions of "attachment"

Line 21: Line 21:
 
===Noun===
 
===Noun===
  
 +
* Lady wey dey do asawo.
 +
#{{ux|dv|I dey carry '''attachment''' for road anytime when I dey travel. |(Egbokhare_2020, I always pick a prostitute on the way whenever I am travelling.)}}
 +
#{{ux|dv|Im dey do '''attachment''' join im business. |(NSC_Tella_2020, She combines prostitution with her normal business.)}}
  
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
* Wetin lady dey add join dem hair.
#: {{ux|dv|I dey carry '''attachment''' for road anytime when I dey travel. |(I always pick a prostitute on the way whenever I am travelling.)}}
+
#{{ux|dv|I dey go fix '''attachment'''. |(Egbokhare_2020, I am fixing an artificial hair.)}}
#: {{ux|dv|I dey go fix '''attachment'''. |(I am fixing an artificial hair.)}}
+
#{{ux|dv|I no go join '''attachment''' wit my hair. |(NSC_Tella_2020, I won't fix any artificial hair with my hair.)}}
#: {{ux|dv|Siddon for di '''attachment''' near driver seat. |(Sit on the makeshift seat close to the driver's seat.)}}
+
 
 +
* Extra seat for bus wey extra passenger sit.
 +
#{{ux|dv|Siddon for di '''attachment''' near driver seat. |(Egbokhare_2020, Sit on the makeshift seat close to the driver's seat.)}}
 +
#{{ux|dv|Na '''attachment''' I con join from Kano reach Ibadan.|(NSC_Tella_2020, It was on a makeshift seat I sat from Kano to Ibadan.)}}
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====

Revision as of 14:28, 2 November 2020

Naija

Etymology

From English attachment

Pronunciation

  • àtátʃmɛ̀t

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 0
  • Frequency rank in raw corpus: inf


Definition

  • Lady wey dey do asawo, wetin lady dey add join dem hair, extra seat for bus wey extra passenger sit.

Noun

  • Lady wey dey do asawo.
  1. I dey carry attachment for road anytime when I dey travel.  — (Egbokhare_2020, I always pick a prostitute on the way whenever I am travelling.)
  2. Im dey do attachment join im business.  — (NSC_Tella_2020, She combines prostitution with her normal business.)
  • Wetin lady dey add join dem hair.
  1. I dey go fix attachment.  — (Egbokhare_2020, I am fixing an artificial hair.)
  2. I no go join attachment wit my hair.  — (NSC_Tella_2020, I won't fix any artificial hair with my hair.)
  • Extra seat for bus wey extra passenger sit.
  1. Siddon for di attachment near driver seat.  — (Egbokhare_2020, Sit on the makeshift seat close to the driver's seat.)
  2. Na attachment I con join from Kano reach Ibadan.  — (NSC_Tella_2020, It was on a makeshift seat I sat from Kano to Ibadan.)

Derived forms

  • attache

Synonyms

Translations

  • English: a lady picked up for pleasure during a journey, weave on artificial hair used by ladies for styling, a makeshift seat in a commercial bus.