Difference between revisions of "ayelala"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===Frequency=== ===Usage=== ===Definition=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} ====Related forms===...")
 
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
* From: Edo ''ayelala''
 +
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
===Frequency===
+
* áyílálà
===Usage===
+
<sm2>Pcm-ng-ayilala.f.ogg</sm2>
===Definition===
+
<sm2>Pcm-ng-ayilala.m.ogg</sm2>
===POS===
+
 
#
+
===Noun===
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
* Na de name of one African deity wey dey punish any person wey do bad to swell til e die.
====Related forms====
+
:* {{ux|dv|De man wey steal your goat go die if you go report am give '''ayilala''' |(NSC_Legbeti_2021. The man who stole your goat will die if you report to the deity called ayelala.)}}
 +
:* {{ux|dv|As de family dey run round find money for de sacrifice wey baba say '''Ayilala''' want, dem cary Dada go shrine before im swell body blow. |(NSC_Legbeti_2021. The family took him to the shrine as he began swelling till they are able to raise money for the sacrifice needed to redeem him.)}}
 +
:* {{ux|dv|Na '''Ayilala''' make am swell.|(He is swollen because the Ayilala deity  inflicted him with ailment that made him swell.)}}
 +
 
 
====Synonym====
 
====Synonym====
====Antonym====
+
 
 
====Translation====
 
====Translation====

Revision as of 12:48, 2 March 2021

Naija

Etymology

  • From: Edo ayelala

Pronunciation

  • áyílálà


Noun

  • Na de name of one African deity wey dey punish any person wey do bad to swell til e die.
  • De man wey steal your goat go die if you go report am give ayilala  — (NSC_Legbeti_2021. The man who stole your goat will die if you report to the deity called ayelala.)
  • As de family dey run round find money for de sacrifice wey baba say Ayilala want, dem cary Dada go shrine before im swell body blow.  — (NSC_Legbeti_2021. The family took him to the shrine as he began swelling till they are able to raise money for the sacrifice needed to redeem him.)
  • Na Ayilala make am swell.  — (He is swollen because the Ayilala deity inflicted him with ailment that made him swell.)

Synonym

Translation