Difference between revisions of "ayelala"
(→Naija) |
|||
Line 16: | Line 16: | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
+ | * [[ogun]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== |
Revision as of 12:50, 2 March 2021
Naija
Etymology
- From: Edo ayelala
Pronunciation
- áyílálà
Noun
- Na de name of one African deity wey dey punish any person wey do bad to swell til e die.
- De man wey steal your goat go die if you go report am give ayilala — (NSC_Legbeti_2021. The man who stole your goat will die if you report to the deity called ayelala.)
- As de family dey run round find money for de sacrifice wey baba say Ayilala want, dem cary Dada go shrine before im swell body blow. — (NSC_Legbeti_2021. The family took him to the shrine as he began swelling till they are able to raise money for the sacrifice needed to redeem him.)
- Na Ayilala make am swell. — (He is swollen because the Ayilala deity inflicted him with ailment that made him swell.)