Difference between revisions of "ayelala"

Line 14: Line 14:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Di name of one god for Edo wey dey punish any person wey do bad make di person swell die.  
 
* Di name of one god for Edo wey dey punish any person wey do bad make di person swell die.  
:* {{ux|dv|Di man wey steal your goat go die if you go report am give '''ayelala''' |(NSC_Legbeti_2021, The man who stole your goat will die if you report to the deity called ayelala.)}}
+
:* {{ux|dv|Di man wey steal your goat go die if you go report am give '''ayelala''' |(The man who stole your goat will die if you report to the deity called ayelala.)}}
:* {{ux|dv|As di family dey run round find money for  sacrifice wey baba say '''Ayelala''' want, dem carry Dada go shrine before im swell body blow. |(NSC_Legbeti_2021, The family took him to the shrine as he began swelling till they are able to raise money for the sacrifice needed to redeem him.)}}
+
:* {{ux|dv|As di family dey run round find money for  sacrifice wey baba say '''Ayelala''' want, dem carry Dada go shrine before im swell body blow. |(The family took him to the shrine as he began swelling till they are able to raise money for the sacrifice needed to redeem him.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 12:06, 18 April 2023

Naija

Alternate form

Etymology

  • From: Edo ayelala, (god of fire)

Pronunciation

  • àyélálá

Play Play

Noun

  • Di name of one god for Edo wey dey punish any person wey do bad make di person swell die.
  • Di man wey steal your goat go die if you go report am give ayelala  — (The man who stole your goat will die if you report to the deity called ayelala.)
  • As di family dey run round find money for sacrifice wey baba say Ayelala want, dem carry Dada go shrine before im swell body blow.  — (The family took him to the shrine as he began swelling till they are able to raise money for the sacrifice needed to redeem him.)

Synonym

Translation

  • English: Edo deity