Difference between revisions of "ayelala"

Line 2: Line 2:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
* From: Edo ''ayelala''
+
* From: Edo ''ayelala'', (a god)
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Revision as of 15:13, 15 July 2021

Naija

Etymology

  • From: Edo ayelala, (a god)

Pronunciation

  • áyílálà


Noun

  • Na de name of one African deity wey dey punish any person wey do bad to swell til e die.
  • De man wey steal your goat go die if you go report am give ayilala  — (NSC_Legbeti_2021. The man who stole your goat will die if you report to the deity called ayelala.)
  • As de family dey run round find money for de sacrifice wey baba say Ayilala want, dem cary Dada go shrine before im swell body blow.  — (NSC_Legbeti_2021. The family took him to the shrine as he began swelling till they are able to raise money for the sacrifice needed to redeem him.)
  • Na Ayilala make am swell.  — (He is swollen because the Ayilala deity inflicted him with ailment that made him swell.)

Synonym

Translation

  • An African god or deity known to cause swelling on bad people when effecting justice