ayelala
Naija
Alternate form
Etymology
- From: Edo ayelala, (god of fire)
Pronunciation
- àyélálá
Noun
- Di name of one god for Edo wey dey punish any person wey do bad make di person swell die.
- Di man wey steal your goat go die if you go report am give ayelala — (NSC_Legbeti_2021. The man who stole your goat will die if you report to the deity called ayelala.)
- As di family dey run round find money for sacrifice wey baba say Ayelala want, dem carry Dada go shrine before im swell body blow. — (NSC_Legbeti_2021. The family took him to the shrine as he began swelling till they are able to raise money for the sacrifice needed to redeem him.)
- Na Ayelala make am swell. — (He is swollen because the Ayilala deity inflicted him with ailment that made him swell.)
Synonym
Translation
- English: Edo deity.