ayokocity

Naija

Etymology

From: Edo-Benin Ayoko (Oko prison), English city

Pronunciation

  • àjókòsítì

Play Play

Noun

  1. Na name wey dem dey call Oko prison wey dey Benin.
    • Nobody hand clean for inside ayokocity, all dem na criminal.  — ( Everyone imprisoned inside Oko prison are criminals.)
    • Di judge help us carry nearly all de bad boys comot for area when him send them go ayokocity.  — (The judge helped rid our streets of a lot of criminals when he sentenced them to Oko prison.)
  2. Anoder way wey de dey call place where police dey keep people wey dem want carry go court or people wey court say make de lock dem keep because of wetin de do.
    • Dem don put Idama for ayokocity.  — (They detained Idama in a police cell.)
    • Police lock ashewo dem for ayokocity.  — (The police locked the prostitutes up in jail.)

Synonyms

Translations

  • English: Oko Prison, jail, police cell