Difference between revisions of "ayokocity"

Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Na name wey dem use take dey call Oko prison wey dey Benin.  
 
# Na name wey dem use take dey call Oko prison wey dey Benin.  
#* {{ux|dv|Nobody hand clean for inside '''ayokocity''', all dem na criminal. |(Egbokhare_2020, Everyone imprisoned inside Oko prison is a criminal.)}}
+
#* {{ux|dv|Nobody hand clean for inside '''ayokocity''', all dem na criminal. |( Everyone imprisoned inside Oko prison are criminals.)}}
#* {{ux|dv|Di judge help us carry nearly all de bad boys comot for area when him send them go '''ayokocity'''. |(NSC_Legbeti_2021, The judge helped rid our streets of a lot of criminals when he sentenced them to Oko prison.)}}
+
#* {{ux|dv|Di judge help us carry nearly all de bad boys comot for area when him send them go '''ayokocity'''. |(The judge helped rid our streets of a lot of criminals when he sentenced them to Oko prison.)}}
 
# Anoder way de take dey call place where police dey keep people wey dem want carry go court or people wey court say make de lock dem keep because of wetin de do.
 
# Anoder way de take dey call place where police dey keep people wey dem want carry go court or people wey court say make de lock dem keep because of wetin de do.
#* {{ux|dv|Dem don put Idama for '''ayokocity'''. |(Egbokhare_2020, They detained Idama in a police cell.)}}
+
#* {{ux|dv|Dem don put Idama for '''ayokocity'''. |(They detained Idama in a police cell.)}}
#* {{ux|dv|Police lock ashewo dem for '''ayokocity'''. |(NSC_Legbeti_2021, Police locked the prostitutes up in jail.)}}
+
#* {{ux|dv|Police lock ashewo dem for '''ayokocity'''. |(The police locked the prostitutes up in jail.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[alagbon]]
 
* [[alagbon]]

Revision as of 05:20, 10 November 2022

Naija

Etymology

From: Edo-Benin Ayoko (Oko prison), English city

Pronunciation

  • àjókòsítì

Play Play

Noun

  1. Na name wey dem use take dey call Oko prison wey dey Benin.
    • Nobody hand clean for inside ayokocity, all dem na criminal.  — ( Everyone imprisoned inside Oko prison are criminals.)
    • Di judge help us carry nearly all de bad boys comot for area when him send them go ayokocity.  — (The judge helped rid our streets of a lot of criminals when he sentenced them to Oko prison.)
  2. Anoder way de take dey call place where police dey keep people wey dem want carry go court or people wey court say make de lock dem keep because of wetin de do.
    • Dem don put Idama for ayokocity.  — (They detained Idama in a police cell.)
    • Police lock ashewo dem for ayokocity.  — (The police locked the prostitutes up in jail.)

Synonyms

Translations

  • English: Oko Prison, jail, police cell