Difference between revisions of "ayokocity"
(→Naija) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: Edo-Benin ''Ayoko'' (prison), English ''city'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 10: | Line 10: | ||
<sm2>Pcm-ng-ayokocity.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-ayokocity.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-ayokocity.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-ayokocity.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | ayokocity | + | * Na street name wey dem use take dey call Oko prison |
− | + | #:* {{ux|dv|Nobody hand clean for inside '''ayokocity''', all dem na criminal. |(Egbokhare_2020. Everyone imprisoned inside Oko prison na criminal a police cell.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|De judge help us carry nearly all de bad boys comot for area when him send them go '''ayokocity'''. |(NSC_Legbeti_2021. The judge helped rid our streets of a lot of criminals when he sentenced them to Oko prison.)}} | |
− | # | + | * Na anoder way to take call jail abi police cell. |
− | #: {{ux|dv|Dem don put Idama for '''ayokocity'''. |(They detained | + | #:* {{ux|dv|Dem don put Idama for '''ayokocity'''. |(Egbokhare_2020. They detained Idama in a police cell.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|Police lock ashewo dem for '''ayokocity'''. |(NSC_Legbeti_2021. Police locked the prostitutes up in jail.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[alagbon]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: Slang | + | * English: Slang for ''jail or police cell'' |
Revision as of 13:33, 2 March 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Edo-Benin Ayoko (prison), English city
Pronunciation
- àjókòsítì
Noun
- Na street name wey dem use take dey call Oko prison
- Nobody hand clean for inside ayokocity, all dem na criminal. — (Egbokhare_2020. Everyone imprisoned inside Oko prison na criminal a police cell.)
- De judge help us carry nearly all de bad boys comot for area when him send them go ayokocity. — (NSC_Legbeti_2021. The judge helped rid our streets of a lot of criminals when he sentenced them to Oko prison.)
- Na anoder way to take call jail abi police cell.
- Dem don put Idama for ayokocity. — (Egbokhare_2020. They detained Idama in a police cell.)
- Police lock ashewo dem for ayokocity. — (NSC_Legbeti_2021. Police locked the prostitutes up in jail.)
Synonyms
Translations
- English: Slang for jail or police cell