Difference between revisions of "ayokocity"

Line 10: Line 10:
  
===Noun===
 
===Noun===
* Na street name wey dem use take dey call Oko prison  
+
# Na street name wey dem use take dey call Oko prison  
 
#* {{ux|dv|Nobody hand clean for inside '''ayokocity''', all dem na criminal. |(Egbokhare_2020. Everyone imprisoned inside Oko prison na criminal a police cell.)}}
 
#* {{ux|dv|Nobody hand clean for inside '''ayokocity''', all dem na criminal. |(Egbokhare_2020. Everyone imprisoned inside Oko prison na criminal a police cell.)}}
 
#* {{ux|dv|De judge help us carry nearly all de bad boys comot for area when him send them go '''ayokocity'''. |(NSC_Legbeti_2021. The judge helped rid our streets of a lot of criminals when he sentenced them to Oko prison.)}}
 
* Na anoder way to take call jail abi police cell.
+
# Na anoder way to take call jail abi police cell.
 
#* {{ux|dv|Dem don put Idama for '''ayokocity'''. |(Egbokhare_2020. They detained Idama in a police cell.)}}
 
#* {{ux|dv|Dem don put Idama for '''ayokocity'''. |(Egbokhare_2020. They detained Idama in a police cell.)}}
 
#* {{ux|dv|Police lock ashewo dem for '''ayokocity'''. |(NSC_Legbeti_2021. Police locked the prostitutes up in jail.)}}
 
#* {{ux|dv|Police lock ashewo dem for '''ayokocity'''. |(NSC_Legbeti_2021. Police locked the prostitutes up in jail.)}}

Revision as of 13:42, 2 March 2021

Naija

Etymology

From: Edo-Benin Ayoko (Oko prison), English city

Pronunciation

  • àjókòsítì

Noun

  1. Na street name wey dem use take dey call Oko prison
    • Nobody hand clean for inside ayokocity, all dem na criminal.  — (Egbokhare_2020. Everyone imprisoned inside Oko prison na criminal a police cell.)
    • De judge help us carry nearly all de bad boys comot for area when him send them go ayokocity.  — (NSC_Legbeti_2021. The judge helped rid our streets of a lot of criminals when he sentenced them to Oko prison.)
  2. Na anoder way to take call jail abi police cell.
    • Dem don put Idama for ayokocity.  — (Egbokhare_2020. They detained Idama in a police cell.)
    • Police lock ashewo dem for ayokocity.  — (NSC_Legbeti_2021. Police locked the prostitutes up in jail.)

Synonyms

Translations

  • English: Slang for jail or police cell