ayokocity

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Edo-Benin Ayoko (prison), English city

Pronunciation

  • àjókòsítì


Noun

  • Na street name wey dem use take dey call Oko prison
    • Nobody hand clean for inside ayokocity, all dem na criminal.  — (Egbokhare_2020. Everyone imprisoned inside Oko prison na criminal a police cell.)
    • De judge help us carry nearly all de bad boys comot for area when him send them go ayokocity.  — (NSC_Legbeti_2021. The judge helped rid our streets of a lot of criminals when he sentenced them to Oko prison.)
  • Na anoder way to take call jail abi police cell.
    • Dem don put Idama for ayokocity.  — (Egbokhare_2020. They detained Idama in a police cell.)
    • Police lock ashewo dem for ayokocity.  — (NSC_Legbeti_2021. Police locked the prostitutes up in jail.)

Synonyms

Translations

  • English: Slang for jail or police cell