azu

Naija

Etymology

From:German Azybehurder

Pronunciation

  • àzú

Play Play

Noun

  • Person wey ask for assylum for anoder country because de want do am bad ting, or bad ting don do am for im own country.
  • Dat guy na azu o.  — (The guy is an asylum seeker.)
  • As e hear say government dey look for am, de guy turn azu sharpaly.  — (The guy began seeking asylum the moment he heard that government was looking for him.)

Translations

  • English: asylum seeker