Difference between revisions of "azu"

 
Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na who go anoder country beg to live dere make im people no for kill am.  
+
* Person wey ask for assylum for anoder country because de want do am bad ting, or bad ting don do am for im own country.  
:* {{ux|dv|Dat guy na '''azu''' o. |(Egbokhare_2020. The guy is an asylum seeker.)}}
+
:* {{ux|dv|Dat guy na '''azu''' o. |(The guy is an asylum seeker.)}}
 
:* {{ux|dv|As e hear say government dey look for am, de guy turn '''azu''' sharpaly. |(The guy began seeking asylum the moment he heard that government was looking for him.)}}
 
:* {{ux|dv|As e hear say government dey look for am, de guy turn '''azu''' sharpaly. |(The guy began seeking asylum the moment he heard that government was looking for him.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''asylum seeker''
 
* English: ''asylum seeker''

Latest revision as of 15:42, 14 February 2024

Naija

Etymology

From:German Azybehurder

Pronunciation

  • àzú

Play Play

Noun

  • Person wey ask for assylum for anoder country because de want do am bad ting, or bad ting don do am for im own country.
  • Dat guy na azu o.  — (The guy is an asylum seeker.)
  • As e hear say government dey look for am, de guy turn azu sharpaly.  — (The guy began seeking asylum the moment he heard that government was looking for him.)

Translations

  • English: asylum seeker