babadashme

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From:Yoruba baba, English (Nigeria) dash, me

Pronunciation

  • bàbádáʃmî

Play Play

Noun

  1. Cloth or shoe wey big pass di size of person.
    • Na babadashme be dis.  — (This outfit is an oversized.)
    • All di shoes wey I dey see sey you dey wear na babadashme sha!  — (NSC_2021, All the shoes I see you wear are always oversized.)
  2. Someting wey no be person size because na dash dem dash am.
    • Di Volks tortoise car na real old school. If I drive am people go know sey na babadashme car.  — (NSC_2021, If I drive Volkswagen Beatles, everyone will think I am driving my father's old car.)
    • You know sey someting wey be babadashme fit no be wetin person want.  — (NSC_2021, You know that a hand-me-down may not be what a person really wants.)

Synonyms

Translations

  • English: an oversized dress/shoe, hand-me-down