Difference between revisions of "babadashme"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* [[papadashme]]
+
* [[baba dash me]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From:Yoruba ''baba'', English ''dash, me''
+
* From:Yoruba ''baba'', English (Nigeria) ''dash, me''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na oversized dress/shoe. -- Definition in Naija?
+
# Na oversized dress abi shoe wey person papa dash am.
 
+
#:* {{ux|dv|Na '''babadashme''' be dis. |(Egbokhare_2020. This outfit is an oversized dress.)}}
 
+
#:* {{ux|dv|All de shoes wey I dey see you wear na '''babadashme''' sha! |(NSC_Legbeti_202. All the shoes I see you wear are always oversized.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
# Na anything wey no be person size because na dash dem dash am.
#: {{ux|dv|Na baba dash me be dis. |(This is an oversized dress/shoe)}}
+
#:* {{ux|dv|De Volks tortoise car na real old school. If I drive am people go know say na '''babadashme''' car. |(NSC_Legbeti_202. If I drive Volkswagen BeatlesĖ, everyone will think I am driving my father's old car.)}}
 
+
#:* {{ux|dv|You know say anyting wey be '''babadashme''' no dey ever be person own. |(NSC_Legbeti_202. Anything given as a gift may not always be exactly one's taste.)}}
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
*  
+
* [[papadashme]]
  
====Antonyms====
 
*
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: an oversized dress/shoe.
+
* English: ''an oversized dress/shoe''.

Revision as of 12:55, 3 March 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From:Yoruba baba, English (Nigeria) dash, me

Pronunciation

  • bàbádáʃmî


Noun

  1. Na oversized dress abi shoe wey person papa dash am.
    • Na babadashme be dis.  — (Egbokhare_2020. This outfit is an oversized dress.)
    • All de shoes wey I dey see you wear na babadashme sha!  — (NSC_Legbeti_202. All the shoes I see you wear are always oversized.)
  2. Na anything wey no be person size because na dash dem dash am.
    • De Volks tortoise car na real old school. If I drive am people go know say na babadashme car.  — (NSC_Legbeti_202. If I drive Volkswagen BeatlesĖ, everyone will think I am driving my father's old car.)
    • You know say anyting wey be babadashme no dey ever be person own.  — (NSC_Legbeti_202. Anything given as a gift may not always be exactly one's taste.)

Synonyms


Translations

  • English: an oversized dress/shoe.