Difference between revisions of "babadashme"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | # Cloth or shoe wey big pass person wey be sey dem [[dash]] am. |
#:* {{ux|dv|Na '''babadashme''' be dis. |(Egbokhare_2020. This outfit is an oversized dress.)}} | #:* {{ux|dv|Na '''babadashme''' be dis. |(Egbokhare_2020. This outfit is an oversized dress.)}} | ||
#:* {{ux|dv|All de shoes wey I dey see you wear na '''babadashme''' sha! |(NSC_Legbeti_202. All the shoes I see you wear are always oversized.)}} | #:* {{ux|dv|All de shoes wey I dey see you wear na '''babadashme''' sha! |(NSC_Legbeti_202. All the shoes I see you wear are always oversized.)}} | ||
− | # | + | # Someting wey no be person size because na dash dem dash am. |
#:* {{ux|dv|De Volks tortoise car na real old school. If I drive am people go know say na '''babadashme''' car. |(NSC_Legbeti_202. If I drive Volkswagen BeatlesĖ, everyone will think I am driving my father's old car.)}} | #:* {{ux|dv|De Volks tortoise car na real old school. If I drive am people go know say na '''babadashme''' car. |(NSC_Legbeti_202. If I drive Volkswagen BeatlesĖ, everyone will think I am driving my father's old car.)}} | ||
#:* {{ux|dv|You know say anyting wey be '''babadashme''' no dey ever be person own. |(NSC_Legbeti_202. Anything given as a gift may not always be exactly one's taste.)}} | #:* {{ux|dv|You know say anyting wey be '''babadashme''' no dey ever be person own. |(NSC_Legbeti_202. Anything given as a gift may not always be exactly one's taste.)}} |
Revision as of 22:22, 18 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
- From:Yoruba baba, English (Nigeria) dash, me
Pronunciation
- bàbádáʃmî
Noun
- Cloth or shoe wey big pass person wey be sey dem dash am.
- Na babadashme be dis. — (Egbokhare_2020. This outfit is an oversized dress.)
- All de shoes wey I dey see you wear na babadashme sha! — (NSC_Legbeti_202. All the shoes I see you wear are always oversized.)
- Someting wey no be person size because na dash dem dash am.
- De Volks tortoise car na real old school. If I drive am people go know say na babadashme car. — (NSC_Legbeti_202. If I drive Volkswagen BeatlesĖ, everyone will think I am driving my father's old car.)
- You know say anyting wey be babadashme no dey ever be person own. — (NSC_Legbeti_202. Anything given as a gift may not always be exactly one's taste.)
Synonyms
Translations
- English: an oversized dress/shoe.