Difference between revisions of "babadashme"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Cloth or shoe wey big pass person wey be sey dem [[dash]] am. | # Cloth or shoe wey big pass person wey be sey dem [[dash]] am. | ||
− | #:* {{ux|dv|Na '''babadashme''' be dis. |(Egbokhare_2020. This outfit is an oversized | + | #:* {{ux|dv|Na '''babadashme''' be dis. |(Egbokhare_2020. This outfit is an oversized.)}} |
#:* {{ux|dv|All di shoes wey I dey see sey you dey wear na '''babadashme''' sha! |(NSC_Legbeti_2021, All the shoes I see you wear are always oversized.)}} | #:* {{ux|dv|All di shoes wey I dey see sey you dey wear na '''babadashme''' sha! |(NSC_Legbeti_2021, All the shoes I see you wear are always oversized.)}} | ||
# Someting wey no be person size because na dash dem dash am. | # Someting wey no be person size because na dash dem dash am. |
Revision as of 16:28, 23 March 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
- From:Yoruba baba, English (Nigeria) dash, me
Pronunciation
- bàbádáʃmî
Noun
- Cloth or shoe wey big pass person wey be sey dem dash am.
- Na babadashme be dis. — (Egbokhare_2020. This outfit is an oversized.)
- All di shoes wey I dey see sey you dey wear na babadashme sha! — (NSC_Legbeti_2021, All the shoes I see you wear are always oversized.)
- Someting wey no be person size because na dash dem dash am.
- Di Volks tortoise car na real old school. If I drive am people go know sey na babadashme car. — (NSC_Legbeti_202. If I drive Volkswagen Beatles, everyone will think I am driving my father's old car.)
- You know sey someting wey be babadashme fit no be wetin person want. — (NSC_Legbeti_2021, You know that a hand-me-down may not be what a person really wants.)
Synonyms
Translations
- English: an oversized dress/shoe, hand-me-dowm