Difference between revisions of "babadashme"

 
(5 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Cloth or shoe wey big pass person wey be sey dem [[dash]] am.
+
# Cloth or shoe wey big pass di size of person.
#:* {{ux|dv|Na '''babadashme''' be dis. |(Egbokhare_2020. This outfit is an oversized dress.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na '''babadashme''' be dis. |(This outfit is an oversized.)}}
#:* {{ux|dv|All di shoes wey I dey see sey you dey wear na '''babadashme''' sha! |(NSC_Legbeti_2021, All the shoes I see you wear are always oversized.)}}
+
#:* {{ux|dv|All di shoes wey I dey see sey you dey wear na '''babadashme''' sha! |(NSC_2021, All the shoes I see you wear are always oversized.)}}
 
# Someting wey no be person size because na dash dem dash am.
 
# Someting wey no be person size because na dash dem dash am.
#:* {{ux|dv|De Volks tortoise car na real old school. If I drive am people go know say na '''babadashme''' car. |(NSC_Legbeti_202. If I drive Volkswagen Beatles, everyone will think I am driving my father's old car.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di Volks tortoise car na real old school. If I drive am people go know sey na '''babadashme''' car. |(NSC_2021, If I drive Volkswagen Beatles, everyone will think I am driving my father's old car.)}}
#:* {{ux|dv|You know say anyting wey be '''babadashme''' no dey ever be person own. |(NSC_Legbeti_202. Anything given as a gift may not always be exactly one's taste.)}}
+
#:* {{ux|dv|You know sey someting wey be '''babadashme''' fit no be wetin person want. |(NSC_2021, You know that a hand-me-down may not be what a person really wants.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 23: Line 23:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''an oversized dress/shoe'', ''hand-me-dowm''
+
* English: ''an oversized dress/shoe'', ''hand-me-down''

Latest revision as of 16:11, 14 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From:Yoruba baba, English (Nigeria) dash, me

Pronunciation

  • bàbádáʃmî

Play Play

Noun

  1. Cloth or shoe wey big pass di size of person.
    • Na babadashme be dis.  — (This outfit is an oversized.)
    • All di shoes wey I dey see sey you dey wear na babadashme sha!  — (NSC_2021, All the shoes I see you wear are always oversized.)
  2. Someting wey no be person size because na dash dem dash am.
    • Di Volks tortoise car na real old school. If I drive am people go know sey na babadashme car.  — (NSC_2021, If I drive Volkswagen Beatles, everyone will think I am driving my father's old car.)
    • You know sey someting wey be babadashme fit no be wetin person want.  — (NSC_2021, You know that a hand-me-down may not be what a person really wants.)

Synonyms

Translations

  • English: an oversized dress/shoe, hand-me-down