Difference between revisions of "babadashme"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # Cloth or shoe wey big pass person | + | # Cloth or shoe wey big pass di size of person. |
#:* {{ux|dv|Na '''babadashme''' be dis. |(This outfit is an oversized.)}} | #:* {{ux|dv|Na '''babadashme''' be dis. |(This outfit is an oversized.)}} | ||
#:* {{ux|dv|All di shoes wey I dey see sey you dey wear na '''babadashme''' sha! |(NSC_2021, All the shoes I see you wear are always oversized.)}} | #:* {{ux|dv|All di shoes wey I dey see sey you dey wear na '''babadashme''' sha! |(NSC_2021, All the shoes I see you wear are always oversized.)}} |
Latest revision as of 16:11, 14 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
- From:Yoruba baba, English (Nigeria) dash, me
Pronunciation
- bàbádáʃmî
Noun
- Cloth or shoe wey big pass di size of person.
- Na babadashme be dis. — (This outfit is an oversized.)
- All di shoes wey I dey see sey you dey wear na babadashme sha! — (NSC_2021, All the shoes I see you wear are always oversized.)
- Someting wey no be person size because na dash dem dash am.
- Di Volks tortoise car na real old school. If I drive am people go know sey na babadashme car. — (NSC_2021, If I drive Volkswagen Beatles, everyone will think I am driving my father's old car.)
- You know sey someting wey be babadashme fit no be wetin person want. — (NSC_2021, You know that a hand-me-down may not be what a person really wants.)
Synonyms
Translations
- English: an oversized dress/shoe, hand-me-down