Difference between revisions of "babadashme"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * ===Etymology=== etymology:Yoruba - English hybrid ===Pronunciation=== * bàbádáʃmî <sm2>Pcm-ng-babadashme.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-b...") |
(→Noun) |
||
(14 intermediate revisions by 9 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[baba dash me]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | * From:Yoruba ''baba'', English (Nigeria) ''dash, me'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* bàbádáʃmî | * bàbádáʃmî | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-babadashme.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-babadashme.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Cloth or shoe wey big pass di size of person. | |
− | + | #:* {{ux|dv|Na '''babadashme''' be dis. |(This outfit is an oversized.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|All di shoes wey I dey see sey you dey wear na '''babadashme''' sha! |(NSC_2021, All the shoes I see you wear are always oversized.)}} | |
− | + | # Someting wey no be person size because na dash dem dash am. | |
− | #: {{ux|dv|Na | + | #:* {{ux|dv|Di Volks tortoise car na real old school. If I drive am people go know sey na '''babadashme''' car. |(NSC_2021, If I drive Volkswagen Beatles, everyone will think I am driving my father's old car.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|You know sey someting wey be '''babadashme''' fit no be wetin person want. |(NSC_2021, You know that a hand-me-down may not be what a person really wants.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * | ||
− | ==== | + | ====Synonyms==== |
− | * | + | * [[papadashme]], [[over size]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: an oversized dress/shoe | + | * English: ''an oversized dress/shoe'', ''hand-me-down'' |
Latest revision as of 16:11, 14 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
- From:Yoruba baba, English (Nigeria) dash, me
Pronunciation
- bàbádáʃmî
Noun
- Cloth or shoe wey big pass di size of person.
- Na babadashme be dis. — (This outfit is an oversized.)
- All di shoes wey I dey see sey you dey wear na babadashme sha! — (NSC_2021, All the shoes I see you wear are always oversized.)
- Someting wey no be person size because na dash dem dash am.
- Di Volks tortoise car na real old school. If I drive am people go know sey na babadashme car. — (NSC_2021, If I drive Volkswagen Beatles, everyone will think I am driving my father's old car.)
- You know sey someting wey be babadashme fit no be wetin person want. — (NSC_2021, You know that a hand-me-down may not be what a person really wants.)
Synonyms
Translations
- English: an oversized dress/shoe, hand-me-down