Difference between revisions of "babadashme"
(→Naija) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* bàbádáʃmî | * bàbádáʃmî | ||
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-babadashme.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-babadashme.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 20:11, 15 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
- From:Yoruba baba, English (Nigeria) dash, me
Pronunciation
- bàbádáʃmî
Noun
- Na oversized dress abi shoe wey person papa dash am.
- Na babadashme be dis. — (Egbokhare_2020. This outfit is an oversized dress.)
- All de shoes wey I dey see you wear na babadashme sha! — (NSC_Legbeti_202. All the shoes I see you wear are always oversized.)
- Na anything wey no be person size because na dash dem dash am.
- De Volks tortoise car na real old school. If I drive am people go know say na babadashme car. — (NSC_Legbeti_202. If I drive Volkswagen BeatlesĖ, everyone will think I am driving my father's old car.)
- You know say anyting wey be babadashme no dey ever be person own. — (NSC_Legbeti_202. Anything given as a gift may not always be exactly one's taste.)
Synonyms
Translations
- English: an oversized dress/shoe.