babadashme
Naija
Alternative forms
Etymology
- From:Yoruba baba, English (Nigeria) dash, me
Pronunciation
- bàbádáʃmî
Noun
- Cloth or shoe wey big pass person wey be sey dem dash am.
- Na babadashme be dis. — (Egbokhare_2020. This outfit is an oversized dress.)
- All di shoes wey I dey see sey you dey wear na babadashme sha! — (NSC_Legbeti_2021, All the shoes I see you wear are always oversized.)
- Someting wey no be person size because na dash dem dash am.
- Di Volks tortoise car na real old school. If I drive am people go know sey na babadashme car. — (NSC_Legbeti_202. If I drive Volkswagen Beatles, everyone will think I am driving my father's old car.)
- You know sey someting wey be babadashme fit no be wetin person want. — (NSC_Legbeti_2021, You know that a hand-me-down may not be what a person really wants.)
Synonyms
Translations
- English: an oversized dress/shoe, hand-me-dowm