babe

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From: English babe

Pronunciation

  • bêb

Play Play

Noun

  1. Girl wey man dey friend.
    • I dey go see my babe for hostel.  — (Egbokhare_2020, I am going to see my girlfriend in the hostel.)
    • E be like sey im go see im babe.  — (NST_cleaned__27343, Looks like he went to check on his girlfriend.)
  2. Young woman wey fine, con set well well.
    • Even me wey be girl know sey Chichi na babe wey hot.  — (Even as a lady, I admit that Chichi is a very attractive woman.))
    • And guy dey also find babe wey fine.  — (NSC_2022, And guys are also looking for girls that are pretty.)
    • You no get babe wen you go bring come?  — (BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__16, Don't you have a girlfriend that you'll bring?)
  3. Girl wey don mature.
    If babe don first say make you give am number raise your hand make I see.  — (NSC_2020, If a young lady has ever first asked for your number, raise your hand.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: babe