Difference between revisions of "babe"

Line 16: Line 16:
 
#:* {{ux|dv| E be like sey im go see im '''babe'''. |(NST_cleaned__27343, Looks like he went to check on his girlfriend.)}}
 
#:* {{ux|dv| E be like sey im go see im '''babe'''. |(NST_cleaned__27343, Looks like he went to check on his girlfriend.)}}
 
# Young woman wey fine, con set well well.
 
# Young woman wey fine, con set well well.
#:* {{ux|dv|Even me wey be girl know sey Chichi na '''babe''' wey hot. |(NSC_Legbeti_2021. Even as a lady, I admit that Chichi is a very attractive woman.)}})
+
#:* {{ux|dv|Even me wey be girl know sey Chichi na '''babe''' wey hot. |(NSC_Legbeti_2021, Even as a lady, I admit that Chichi is a very attractive woman.)}})
 
#:* {{ux|dv| And guy dey also find '''babe''' wey fine.|(NSC_2022, And guys are also looking for girls that are pretty.)}}
 
#:* {{ux|dv| And guy dey also find '''babe''' wey fine.|(NSC_2022, And guys are also looking for girls that are pretty.)}}
 
#:* {{ux|dv|You no get '''babe''' wen you go bring come? |(BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__16, Don't you have a girlfriend that you'll bring?)}}
 
#:* {{ux|dv|You no get '''babe''' wen you go bring come? |(BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__16, Don't you have a girlfriend that you'll bring?)}}

Revision as of 17:08, 23 March 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From: English babe

Pronunciation

  • bêb

Play Play

Noun

  1. Girl wey man dey friend.
    • I dey go see my babe for hostel.  — (Egbokhare_2020, I am going to see my girlfriend in the hostel.)
    • E be like sey im go see im babe.  — (NST_cleaned__27343, Looks like he went to check on his girlfriend.)
  2. Young woman wey fine, con set well well.
    • Even me wey be girl know sey Chichi na babe wey hot.  — (NSC_Legbeti_2021, Even as a lady, I admit that Chichi is a very attractive woman.))
    • And guy dey also find babe wey fine.  — (NSC_2022, And guys are also looking for girls that are pretty.)
    • You no get babe wen you go bring come?  — (BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__16, Don't you have a girlfriend that you'll bring?)
  3. Girl wey don mature.
    If babe don first say make you give am number raise your hand make I see.  — (NSC_Onwuegbuzia-2020, If a young lady has ever first asked for your number, raise your hand.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: babe