Difference between revisions of "babe"

 
(16 intermediate revisions by 8 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* [[bae]]
+
* [[baby]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Line 8: Line 8:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* bêb
 
* bêb
<sm2>Pcm-ng-babe.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-babe.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-babe.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-babe.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 45
 
* Frequency rank in NSC treebank: 263
 
* Frequency in raw corpus: 141
 
* Frequency rank in raw corpus: 1662
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#* Na de girlfriend wey guy get.
+
# Girl wey man dey friend.
#:* {{ux|dv|I dey go see my '''babe''' for hostel. |(Egbokhare2020. I am going to see my girlfriend in the hostel.)}}
+
#:* {{ux|dv| I dey go see my '''babe''' for hostel. |(Egbokhare_2020, I am going to see my girlfriend in the hostel.)}}
#:* {{ux|dv|E be like sey im go see im '''babe'''. |(NST_cleaned__27343, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| E be like sey im go see im '''babe'''. |(NST_cleaned__27343, Looks like he went to check on his girlfriend.)}}
#* Na young woman wey fine, come set well well.
+
# Young woman wey fine, con set well well.
#:* {{ux|dv|Even me wey be girl know say Chichi na '''babe''' wey hot. |(NSC_Legbeti_2021. Even as a lady, I admit that Chichi is a very attractive woman.)}})
+
#:* {{ux|dv|Even me wey be girl know sey Chichi na '''babe''' wey hot. |(Even as a lady, I admit that Chichi is a very attractive woman.)}})
#:* {{ux|dv|And guy dey also find '''babe''' wey fine, |(BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And the guy is also looking for a girl that is fine.)}}
+
#:* {{ux|dv| And guy dey also find '''babe''' wey fine.|(NSC_2022, And guys are also looking for girls that are pretty.)}}
#:* {{ux|dv|You no get '''babe''' wen you go bring come? |(BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__16, You do not have a girlfriend that you will bring?)}}
+
#:* {{ux|dv|You no get '''babe''' wen you go bring come? |(BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__16, Don't you have a girlfriend that you'll bring?)}}
#:* {{ux|dv|Base on sey I dey spend for di '''babe'''. |(ENU_20_Relationship-With-Women_DG__144, Because I spend on the girl.)}}
+
# Girl wey don mature.
 
+
#: {{ux|dv| If babe don first say make you give am number raise your hand make I see. |(NSC_2020, If a young lady has ever first asked for your number, raise your hand.)}}
===Related form===
 
* [[baby]], [[bae]]
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[omosexy]], [[love]], [[sweetheart]],
+
* [[bae]], [[omosexy]], [[love]], [[sweetheart]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* [[aunty]]
+
* [[aunty]], [[mamaa]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''endearment''
+
* English: ''babe''

Latest revision as of 12:34, 18 April 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From: English babe

Pronunciation

  • bêb

Play Play

Noun

  1. Girl wey man dey friend.
    • I dey go see my babe for hostel.  — (Egbokhare_2020, I am going to see my girlfriend in the hostel.)
    • E be like sey im go see im babe.  — (NST_cleaned__27343, Looks like he went to check on his girlfriend.)
  2. Young woman wey fine, con set well well.
    • Even me wey be girl know sey Chichi na babe wey hot.  — (Even as a lady, I admit that Chichi is a very attractive woman.))
    • And guy dey also find babe wey fine.  — (NSC_2022, And guys are also looking for girls that are pretty.)
    • You no get babe wen you go bring come?  — (BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__16, Don't you have a girlfriend that you'll bring?)
  3. Girl wey don mature.
    If babe don first say make you give am number raise your hand make I see.  — (NSC_2020, If a young lady has ever first asked for your number, raise your hand.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: babe