Difference between revisions of "babe"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
(3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 16: | Line 16: | ||
#:* {{ux|dv| E be like sey im go see im '''babe'''. |(NST_cleaned__27343, Looks like he went to check on his girlfriend.)}} | #:* {{ux|dv| E be like sey im go see im '''babe'''. |(NST_cleaned__27343, Looks like he went to check on his girlfriend.)}} | ||
# Young woman wey fine, con set well well. | # Young woman wey fine, con set well well. | ||
− | #:* {{ux|dv|Even me wey be girl know sey Chichi na '''babe''' wey hot. |( | + | #:* {{ux|dv|Even me wey be girl know sey Chichi na '''babe''' wey hot. |(Even as a lady, I admit that Chichi is a very attractive woman.)}}) |
#:* {{ux|dv| And guy dey also find '''babe''' wey fine.|(NSC_2022, And guys are also looking for girls that are pretty.)}} | #:* {{ux|dv| And guy dey also find '''babe''' wey fine.|(NSC_2022, And guys are also looking for girls that are pretty.)}} | ||
#:* {{ux|dv|You no get '''babe''' wen you go bring come? |(BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__16, Don't you have a girlfriend that you'll bring?)}} | #:* {{ux|dv|You no get '''babe''' wen you go bring come? |(BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__16, Don't you have a girlfriend that you'll bring?)}} | ||
# Girl wey don mature. | # Girl wey don mature. | ||
− | #: {{ux|dv| If babe don first say make you give am number raise your hand make I see. |( | + | #: {{ux|dv| If babe don first say make you give am number raise your hand make I see. |(NSC_2020, If a young lady has ever first asked for your number, raise your hand.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[bae]], [[omosexy]], [[love]], [[sweetheart]] | * [[bae]], [[omosexy]], [[love]], [[sweetheart]] | ||
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[aunty]], [[mamaa]] | * [[aunty]], [[mamaa]] |
Latest revision as of 12:34, 18 April 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
- From: English babe
Pronunciation
- bêb
Noun
- Girl wey man dey friend.
- I dey go see my babe for hostel. — (Egbokhare_2020, I am going to see my girlfriend in the hostel.)
- E be like sey im go see im babe. — (NST_cleaned__27343, Looks like he went to check on his girlfriend.)
- Young woman wey fine, con set well well.
- Even me wey be girl know sey Chichi na babe wey hot. — (Even as a lady, I admit that Chichi is a very attractive woman.))
- And guy dey also find babe wey fine. — (NSC_2022, And guys are also looking for girls that are pretty.)
- You no get babe wen you go bring come? — (BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__16, Don't you have a girlfriend that you'll bring?)
- Girl wey don mature.
- If babe don first say make you give am number raise your hand make I see. — (NSC_2020, If a young lady has ever first asked for your number, raise your hand.)
Synonyms
- bae, omosexy, love, sweetheart
Antonyms
Translations
- English: babe