Difference between revisions of "babe"

Line 18: Line 18:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#* Na de girlfriend wey guy get.
+
# Na de girlfriend wey guy get.
 
#:* {{ux|dv|I dey go see my '''babe''' for hostel. |(Egbokhare2020. I am going to see my girlfriend in the hostel.)}}
 
#:* {{ux|dv|I dey go see my '''babe''' for hostel. |(Egbokhare2020. I am going to see my girlfriend in the hostel.)}}
#:* {{ux|dv|E be like sey im go see im '''babe'''. |(NST_cleaned__27343, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|E be like sey im go see im '''babe'''. |(NST_cleaned__27343. Looks like he went to check on his girlfriend.)}}
#* Na young woman wey fine, come set well well.
+
# Na young woman wey fine, come set well well.
 
#:* {{ux|dv|Even me wey be girl know say Chichi na '''babe''' wey hot. |(NSC_Legbeti_2021. Even as a lady, I admit that Chichi is a very attractive woman.)}})
 
#:* {{ux|dv|Even me wey be girl know say Chichi na '''babe''' wey hot. |(NSC_Legbeti_2021. Even as a lady, I admit that Chichi is a very attractive woman.)}})
 
#:* {{ux|dv|And guy dey also find '''babe''' wey fine, |(BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And the guy is also looking for a girl that is fine.)}}
 
#:* {{ux|dv|And guy dey also find '''babe''' wey fine, |(BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And the guy is also looking for a girl that is fine.)}}

Revision as of 16:04, 3 March 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From: English babe

Pronunciation

  • bêb


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 45
  • Frequency rank in NSC treebank: 263
  • Frequency in raw corpus: 141
  • Frequency rank in raw corpus: 1662

Noun

  1. Na de girlfriend wey guy get.
    • I dey go see my babe for hostel.  — (Egbokhare2020. I am going to see my girlfriend in the hostel.)
    • E be like sey im go see im babe.  — (NST_cleaned__27343. Looks like he went to check on his girlfriend.)
  2. Na young woman wey fine, come set well well.
    • Even me wey be girl know say Chichi na babe wey hot.  — (NSC_Legbeti_2021. Even as a lady, I admit that Chichi is a very attractive woman.))
    • And guy dey also find babe wey fine,  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And the guy is also looking for a girl that is fine.)
    • You no get babe wen you go bring come?  — (BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__16, You do not have a girlfriend that you will bring?)
    • Base on sey I dey spend for di babe.  — (ENU_20_Relationship-With-Women_DG__144, Because I spend on the girl.)

Related form

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: endearment