Difference between revisions of "babe"
(→Noun) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * [[ | + | * [[baby]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== |
Revision as of 20:26, 15 March 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
- From: English babe
Pronunciation
- bêb
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 45
- Frequency rank in NSC treebank: 263
- Frequency in raw corpus: 141
- Frequency rank in raw corpus: 1662
Noun
- Na de girlfriend wey guy get.
- I dey go see my babe for hostel. — (Egbokhare2020. I am going to see my girlfriend in the hostel.)
- E be like sey im go see im babe. — (NST_cleaned__27343. Looks like he went to check on his girlfriend.)
- Na young woman wey fine, come set well well.
- Even me wey be girl know say Chichi na babe wey hot. — (NSC_Legbeti_2021. Even as a lady, I admit that Chichi is a very attractive woman.))
- And guy dey also find babe wey fine, — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And the guy is also looking for a girl that is fine.)
- You no get babe wen you go bring come? — (BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__16, You do not have a girlfriend that you will bring?)
- Base on sey I dey spend for di babe. — (ENU_20_Relationship-With-Women_DG__144, Because I spend on the girl.)
Related form
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: endearment