babe

Revision as of 12:06, 10 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

  • From: English babe

Pronunciation

  • bêb

Play Play

Noun

  1. Girlfriend wey guy get.
    • I dey go see my babe for hostel.  — (Egbokhare2020. I am going to see my girlfriend in the hostel.)
    • E be like sey im go see im babe.  — (NST_cleaned__27343. Looks like he went to check on his girlfriend.)
  2. Young woman wey fine, con set well well.
    • Even me wey be girl know sey Chichi na babe wey hot.  — (NSC_Legbeti_2021. Even as a lady, I admit that Chichi is a very attractive woman.))
    • And guy dey also find babe wey fine,  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And the guy is also looking for a girl that is fine.)
    • You no get babe wen you go bring come?  — (BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__16, You do not have a girlfriend that you will bring?)
    • Base on sey I dey spend for di babe.  — (ENU_20_Relationship-With-Women_DG__144, Because I spend on the girl.)
  3. Girl wey don mature.
    If babe don first say make you give am number raise your hand make I see.  — (NSC_Onwuegbuzia-2020, If a young lady has ever first asked for your number, raise your hand. )


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: babe