babe
Naija
Alternative forms
Etymology
- From: English babe
Pronunciation
- bêb
Noun
- Girl wey man dey friend.
- I dey go see my babe for hostel. — (Egbokhare_2020, I am going to see my girlfriend in the hostel.)
- E be like sey im go see im babe. — (NST_cleaned__27343, Looks like he went to check on his girlfriend.)
- Young woman wey fine, con set well well.
- Even me wey be girl know sey Chichi na babe wey hot. — (Even as a lady, I admit that Chichi is a very attractive woman.))
- And guy dey also find babe wey fine. — (NSC_2022, And guys are also looking for girls that are pretty.)
- You no get babe wen you go bring come? — (BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__16, Don't you have a girlfriend that you'll bring?)
- Girl wey don mature.
- If babe don first say make you give am number raise your hand make I see. — (NSC_2020, If a young lady has ever first asked for your number, raise your hand.)
Synonyms
- bae, omosexy, love, sweetheart
Antonyms
Translations
- English: babe