Difference between revisions of "back"
(→Naija) |
|||
Line 29: | Line 29: | ||
* [[nyash]], [[backyard]] | * [[nyash]], [[backyard]] | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * [[face]] |
+ | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: back | * English: back |
Revision as of 14:42, 2 July 2021
Naija
Etymology
From English: back
Pronunciation
- bâk
Adverb
- where person/someting from dey come.
- Go back — (bbc__54302, Go back)
- No go back. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__271, Don't go back.)
- Sey dem return someting to person.
- Give am 'back im money o, I don comot hand for una matter — (NSC_2021, Give him back his money, I am no longer involved in the matter.)
- When God give dis power back, dominion over everything, woman never comot. — (JOS_27_Man-And-Woman_DG__187, When God gave this power about dominion over everything, woman was yet to come out.)
Related forms
Translations
- English: back
Noun
- Part of person / animal body wey no be di front where start from where di neck end for where di spinal cord end. Na im dey opposite chest and belle.
- Doctor abeg help me check, I get rashes for my back — (NSC_2021,Doctor please take a look, I have rashes all over my back.)
- Person nyash.
- you want marry woman because of back. — ( You want to marry a woman because of her buttocks.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: back
Verb
- Sey dem support person.
- Reuters Britain Prime Minister Theresa May don promise Tory MPs say she go stand down if dem back her Brexit deal. — (bbc__85133, The Prime minister of Britain has promised Tory MPs that she will stand down if they support her Brexit deal.)
- We dey back am because we know sey im be better person — ( We are supporting him because we know that he is a good person.)
- Sey person no gree support person.
- Oga why you back am now? — ( Boss, why did you turn your back on him.)
- You know sey dis idiot back me, chop everyting finish. — (NST_cleaned__38702, Did you know that I rejected by this idiot, after squandering everything.)
- Sey dem carry pikin for back.
- E dey dey good make mama back deir pikin. — (NSC_2021, It is very good for mothers to carry their children on their back.)
Related forms
Translations
- English: support, reject, to carry a child on the back