Difference between revisions of "back"

Line 36: Line 36:
  
===Verb===
 
===Verb===
#Sey dem support person.
+
#Make dem support person.
 
#:* {{ux|dv|Reuters Britain Prime Minister Theresa May don promise Tory MPs say she go stand down if dem '''back''' her Brexit deal.|(bbc__85133, The Prime minister of Britain has promised Tory MPs that she will stand down if they support her Brexit deal.)}}
 
#:* {{ux|dv| We dey '''back''' am because we know sey im be better person | ( We are supporting him because we know that he is a good person.)}}
 
#:* {{ux|dv| We dey '''back''' am because we know sey im be better person | ( We are supporting him because we know that he is a good person.)}}
#Sey person no gree support person.
+
#Make person no gree support person.
 
#:* {{ux|dv| Oga why you back am now?|( Boss, why did you turn your back on him.) }}
 
#:* {{ux|dv| Oga why you back am now?|( Boss, why did you turn your back on him.) }}
 
#:*{{ux|dv| You know sey dis idiot '''back''' me, chop everyting finish. |(NST_cleaned__38702, Did you know that I was rejected by this idiot, after squandering everything.)}}
 
#:*{{ux|dv| You know sey dis idiot '''back''' me, chop everyting finish. |(NST_cleaned__38702, Did you know that I was rejected by this idiot, after squandering everything.)}}
#Sey dem carry pikin for back.
+
#When dem carry pikin for back.
 
#:*{{ux|dv| E dey dey good make mama back deir [[pikin]].|(NSC_2021, It is very good for mothers to carry their children on their back.)}}
 
#:*{{ux|dv| E dey dey good make mama back deir [[pikin]].|(NSC_2021, It is very good for mothers to carry their children on their back.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 14:44, 2 July 2021

Naija

Etymology

From English: back

Pronunciation

  • bâk

Play Play

Adverb

  1. where person/someting from dey come.
    • Go back  — (bbc__54302, Go back)
    • No go back.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__271, Don't go back.)
  2. Sey dem return someting to person.
    • Give am 'back im money o, I don comot hand for una matter  —  (NSC_2021, Give him back his money, I am no longer involved in the matter.)
    • When God give dis power back, dominion over everything, woman never comot.  — (JOS_27_Man-And-Woman_DG__187, When God gave this power about dominion over everything, woman was yet to come out.)

Related forms

Translations

  • English: back

Noun

  1. Part of person / animal body wey no be di front where start from where di neck end for where di spinal cord end. Na im dey opposite chest and belle.
    Doctor abeg help me check, I get rashes for my back  —  (NSC_2021,Doctor please take a look, I have rashes all over my back.)
  2. Person nyash.
    you want marry woman because of back.  —  ( You want to marry a woman because of her buttocks.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: back

Verb

  1. Make dem support person.
    • Reuters Britain Prime Minister Theresa May don promise Tory MPs say she go stand down if dem back her Brexit deal.  — (bbc__85133, The Prime minister of Britain has promised Tory MPs that she will stand down if they support her Brexit deal.)
    • We dey back am because we know sey im be better person  —  ( We are supporting him because we know that he is a good person.)
  2. Make person no gree support person.
    • Oga why you back am now?  — ( Boss, why did you turn your back on him.)
    • You know sey dis idiot back me, chop everyting finish.  — (NST_cleaned__38702, Did you know that I was rejected by this idiot, after squandering everything.)
  3. When dem carry pikin for back.
    • E dey dey good make mama back deir pikin.  — (NSC_2021, It is very good for mothers to carry their children on their back.)

Related forms

Translations

  • English: support, reject, to carry a child on the back