Difference between revisions of "back"

Line 22: Line 22:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Part of person / animal body wey no be di front where start from where di neck end for where di spinal cord end. Na im dey opposite chest and belle.
+
#Part of person / animal body wey no be di front where start from where di neck end for where di spinal cord end. Na im dey opposite chest and belle.
#: {{ux|dv| Doctor abeg help me check, I get rashes for my back | (NSC_2021,Doctor please take a look, I have rashes all over my back.)}}
+
#:*{{ux|dv| Doctor abeg help me check, I get rashes for my back | (NSC_2021,Doctor please take a look, I have rashes all over my back.)}}
# Person [[nyash]].
+
#Person [[nyash]].
#: {{ux|dv| you want marry woman because of '''back'''.| ( You want to marry a woman because of her buttocks.)}}
+
#:*{{ux|dv| you want marry woman because of '''back'''.| ( You want to marry a woman because of her buttocks.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[nyash]], [[backyard]]
 
* [[nyash]], [[backyard]]
Line 33: Line 33:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: back
 
* English: back
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 14:45, 2 July 2021

Naija

Etymology

From English: back

Pronunciation

  • bâk

Play Play


Adverb

  1. where person/someting from dey come.
    • Go back  — (bbc__54302, Go back)
    • No go back.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__271, Don't go back.)
  2. Sey dem return someting to person.
    • Give am 'back im money o, I don comot hand for una matter  —  (NSC_2021, Give him back his money, I am no longer involved in the matter.)
    • When God give dis power back, dominion over everything, woman never comot.  — (JOS_27_Man-And-Woman_DG__187, When God gave this power about dominion over everything, woman was yet to come out.)

Related forms

Translations

  • English: back


Noun

  1. Part of person / animal body wey no be di front where start from where di neck end for where di spinal cord end. Na im dey opposite chest and belle.
    • Doctor abeg help me check, I get rashes for my back  —  (NSC_2021,Doctor please take a look, I have rashes all over my back.)
  2. Person nyash.
    • you want marry woman because of back.  —  ( You want to marry a woman because of her buttocks.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: back

Verb

  1. Make dem support person.
    • Reuters Britain Prime Minister Theresa May don promise Tory MPs say she go stand down if dem back her Brexit deal.  — (bbc__85133, The Prime minister of Britain has promised Tory MPs that she will stand down if they support her Brexit deal.)
    • We dey back am because we know sey im be better person  —  ( We are supporting him because we know that he is a good person.)
  2. Make person no gree support person.
    • Oga why you back am now?  — ( Boss, why did you turn your back on him.)
    • You know sey dis idiot back me, chop everyting finish.  — (NST_cleaned__38702, Did you know that I was rejected by this idiot, after squandering everything.)
  3. When dem carry pikin for back.
    • E dey dey good make mama back deir pikin.  — (NSC_2021, It is very good for mothers to carry their children on their back.)

Related forms

Translations

  • English: support, reject, to carry a child on the back