Difference between revisions of "back"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Part of person / animal body wey no be di front where start from where di neck end for where di spinal cord end. Na im dey opposite chest and belle. | # Part of person / animal body wey no be di front where start from where di neck end for where di spinal cord end. Na im dey opposite chest and belle. | ||
− | #:* {{ux|dv| Doctor abeg help me check, I get rashes for | + | #:* {{ux|dv| Doctor abeg help me check, I get rashes for back.| (NSC_2021, Doctor please take a look, I have rashes all over my back.)}} |
# Person [[nyash]]. | # Person [[nyash]]. | ||
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| You want marry woman because of '''back'''.|(NSC_2021, You want to marry a woman because of her buttocks.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[nyash]], [[backyard]] | * [[nyash]], [[backyard]] | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * [[ | + | * [[front]] |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: back | + | * English: ''back'' |
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 14:21, 24 March 2022
Naija
Etymology
From English: back
Pronunciation
- bâk
Noun
- Part of person / animal body wey no be di front where start from where di neck end for where di spinal cord end. Na im dey opposite chest and belle.
- Doctor abeg help me check, I get rashes for back. — (NSC_2021, Doctor please take a look, I have rashes all over my back.)
- Person nyash.
- You want marry woman because of back. — (NSC_2021, You want to marry a woman because of her buttocks.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: back
Verb
- Make dem support person.
- Reuters Britain Prime Minister Theresa May don promise Tory MPs say she go stand down if dem back her Brexit deal. — (bbc__85133, The Prime minister of Britain has promised Tory MPs that she will stand down if they support her Brexit deal.)
- We dey back am because we know sey im be better person — ( We are supporting him because we know that he is a good person.)
- Make person no gree support person.
- Oga why you back am now? — ( Boss, why did you turn your back on him.)
- You know sey dis idiot back me, chop everyting finish. — (NST_cleaned__38702, Did you know that I was rejected by this idiot, after squandering everything.)
- When dem carry pikin for back.
- E dey dey good make mama back deir pikin. — (NSC_2021, It is very good for mothers to carry their children on their back.)
Related forms
Translations
- English: support, reject, to carry a child on the back
Adverb
- Where person/someting from dey come.
- Go back — (bbc__54302, Go back)
- No go back. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__271, Don't go back.)
- Sey dem return someting to person.
- Give am 'back im money o, I don comot hand for una matter — (NSC_2021, Give him back his money, I am no longer involved in the matter.)
- When God give dis power back, dominion over everything, woman never comot. — (JOS_27_Man-And-Woman_DG__187, When God gave this power about dominion over everything, woman was yet to come out.)
Related forms
Translations
- English: back