Difference between revisions of "back"
(→Verb) |
(→Adverb) |
||
Line 34: | Line 34: | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
# Where person/someting from dey come. | # Where person/someting from dey come. | ||
− | #:*{{ux|dv| Go '''back''' |(bbc__54302, Go back)}} | + | #:*{{ux|dv| Go '''back'''.|(bbc__54302, Go back.)}} |
#:*{{ux|dv| No go '''back'''.|(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__271, Don't go back.)}} | #:*{{ux|dv| No go '''back'''.|(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__271, Don't go back.)}} | ||
# Sey dem return someting to person. | # Sey dem return someting to person. | ||
− | #:*{{ux|dv| Give am '''back'' im money o, I don comot hand for una matter | (NSC_2021, Give him back his money, I am no longer involved in the matter | + | #:*{{ux|dv| Give am '''back''' im money o, I don comot hand for una matter.| (NSC_2021, Give him back his money, I am no longer involved in the matter.)}} |
− | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[backyard]], [[face back]] | * [[backyard]], [[face back]] | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''back'' | * English: ''back'' |
Revision as of 14:31, 24 March 2022
Naija
Etymology
From English: back
Pronunciation
- bâk
Noun
- Part of person / animal body wey no be di front where start from where di neck end for where di spinal cord end. Na im dey opposite chest and belle.
- Doctor abeg help me check, I get rashes for back. — (NSC_2021, Doctor please take a look, I have rashes all over my back.)
- Person nyash.
- You want marry woman because of back. — (NSC_2021, You want to marry a woman because of her buttocks.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: back
Verb
- Make dem support person.
- Reuters Britain Prime Minister Theresa May don promise Tory MPs say she go stand down if dem back her Brexit deal. — (bbc__85133, The Prime minister of Britain has promised Tory MPs that she will stand down if they support her Brexit deal.)
- We dey back am because we know sey im be better person — ( We are supporting him because we know that he is a good person.)
- Make person no gree support person.
- Oga why you back am now? — ( Boss, why did you turn your back on him.)
- You know sey dis idiot back me, chop everyting finish? — (NST_cleaned__38702, Do you know that I was rejected by this idiot, after squandering everything?)
- When dem carry pikin or person for back.
- E dey dey good make mama back deir pikin. — (NSC_2021, It is good for mothers to carry their children on their back.)
Related forms
Translations
- English: support, reject, to carry a child on the back
Adverb
- Where person/someting from dey come.
- Go back. — (bbc__54302, Go back.)
- No go back. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__271, Don't go back.)
- Sey dem return someting to person.
- Give am back im money o, I don comot hand for una matter. — (NSC_2021, Give him back his money, I am no longer involved in the matter.)
Related forms
Translations
- English: back