Difference between revisions of "back"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Verb) |
||
(24 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English: ''back'' | |
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * bâk |
<sm2>Pcm-ng-back.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-back.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-back.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-back.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Part of person / animal body wey no be di front where start from where di neck end for where di spinal cord end. Na im dey opposite chest and belle. | |
− | # Part of person / animal body wey no be di front where start from where di neck end for where di spinal cord end. Na im dey opposite chest and belle | + | #:* {{ux|dv| Doctor abeg help me check, I get rashes for '''back'''.| (NSC_2021, Doctor please take a look, I have rashes all over my back.)}} |
− | #: {{ux|dv| Doctor abeg help me check, I get rashes for | + | # Person [[nyash]]. |
− | # Person [[nyash]] | + | #:* {{ux|dv| You want marry woman because of '''back'''.|(NSC_2021, You want to marry a woman because of her buttocks.)}} |
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | [[nyash]] | + | * [[nyash]], [[backyard]] |
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | + | * [[front]] | |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: back | + | * English: ''back'' |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | # Make dem support person. | |
− | # | + | #:* {{ux|dv|Britain Prime Minister Theresa May don promise Tory MPs say she go stand down if dem '''back''' her Brexit deal.|(bbc__85133, The Prime minister of Britain has promised Tory MPs that she will stand down if they support her Brexit deal.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| We dey '''back''' am because we know sey im be better person.|( We are supporting him because we know that he is a good person.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | # Make person no gree support person. |
− | # | + | #:* {{ux|dv| Oga why you '''back''' am now?|( Boss, why did you turn your back on him.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| You know sey dis idiot '''back''' me, chop everyting finish? |(NST_cleaned__38702, Do you know that I was rejected by this idiot, after squandering everything?)}} |
− | + | # When dem carry pikin or person for back. | |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| E dey dey good make mama '''back''' deir [[pikin]].|(NSC_2021, It is good for mothers to carry their children on their back.)}} |
− | # | + | ====Related forms==== |
− | #: {{ux|dv| E dey dey good make mama back deir pikin | ( It is | + | * [[backyard]] |
− | + | ====Translations==== | |
− | + | * English: ''support, reject, to carry a child on the back'' | |
− | ==== | ||
− | |||
− | |||
− | ==== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Adverb=== | ||
+ | # Where person/someting from dey come. | ||
+ | #:*{{ux|dv| Go '''back'''.|(bbc__54302, Go back.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv| No go '''back'''.|(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__271, Don't go back.)}} | ||
+ | # Sey dem return someting to person. | ||
+ | #:*{{ux|dv| Give am '''back''' im money o, I don comot hand for una matter.| (NSC_2021, Give him back his money, I am no longer involved in the matter.)}} | ||
+ | ====Related forms==== | ||
+ | * [[backyard]], [[face back]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: back | + | * English: ''back'' |
Latest revision as of 16:15, 14 February 2024
Naija
Etymology
From English: back
Pronunciation
- bâk
Noun
- Part of person / animal body wey no be di front where start from where di neck end for where di spinal cord end. Na im dey opposite chest and belle.
- Doctor abeg help me check, I get rashes for back. — (NSC_2021, Doctor please take a look, I have rashes all over my back.)
- Person nyash.
- You want marry woman because of back. — (NSC_2021, You want to marry a woman because of her buttocks.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: back
Verb
- Make dem support person.
- Britain Prime Minister Theresa May don promise Tory MPs say she go stand down if dem back her Brexit deal. — (bbc__85133, The Prime minister of Britain has promised Tory MPs that she will stand down if they support her Brexit deal.)
- We dey back am because we know sey im be better person. — ( We are supporting him because we know that he is a good person.)
- Make person no gree support person.
- Oga why you back am now? — ( Boss, why did you turn your back on him.)
- You know sey dis idiot back me, chop everyting finish? — (NST_cleaned__38702, Do you know that I was rejected by this idiot, after squandering everything?)
- When dem carry pikin or person for back.
- E dey dey good make mama back deir pikin. — (NSC_2021, It is good for mothers to carry their children on their back.)
Related forms
Translations
- English: support, reject, to carry a child on the back
Adverb
- Where person/someting from dey come.
- Go back. — (bbc__54302, Go back.)
- No go back. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__271, Don't go back.)
- Sey dem return someting to person.
- Give am back im money o, I don comot hand for una matter. — (NSC_2021, Give him back his money, I am no longer involved in the matter.)
Related forms
Translations
- English: back