Difference between revisions of "back"

 
(22 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English back
+
From English: ''back''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* bak
+
* bâk
 
<sm2>Pcm-ng-back.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-back.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-back.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-back.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 148
 
* Frequency rank in NSC treebank: 100
 
* Frequency in raw corpus: 2950
 
* Frequency rank in raw corpus: 134
 
 
====Usage====
 
 
===Definition===
 
Sey someting no dey for front, e dey behind
 
 
===Adverb===
 
'''back''':
 
# where person/someting from dey come.
 
#: {{ux|dv|Go '''back''' |(bbc__54302, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|No go '''back'''… , |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__271, Don't go back...)}}
 
#: {{ux|dv| give am back im money o, I don comot hand for una matter | ( give him back his money, I am no longer involved in the matter ) }}
 
#: {{ux|dv|When God give dis power '''back''', dominion over everything, woman never comot. |(JOS_27_Man-And-Woman_DG__187, When God gave this power about dominion over everything, woman was yet to come out.)}}
 
 
====Derived forms====
 
 
====Synonyms====
 
* return, again, later
 
 
====Antonyms====
 
 
 
====Translations====
 
* English: back
 
 
 
===Noun===
 
===Noun===
'''back''':
+
# Part of person / animal body wey no be di front where start from where di neck end for where di spinal cord end. Na im dey opposite chest and belle.
# Part of person / animal body wey no be di front where start from where di neck end for where di spinal cord end. Na im dey opposite chest and belle
+
#:* {{ux|dv| Doctor abeg help me check, I get rashes for '''back'''.| (NSC_2021, Doctor please take a look, I have rashes all over my back.)}}
#: {{ux|dv| Doctor abeg help me check, I get rashes for my back | ( Doctor please take a look, I have rashes all over my back )}}
+
# Person [[nyash]].
# Person [[nyash]]
+
#:* {{ux|dv| You want marry woman because of '''back'''.|(NSC_2021, You want to marry a woman because of her buttocks.)}}
#: {{ux|dv| you want use because of back marry woman? | ( Do you want to marry a woman because of her buttocks?) }}
 
#
 
 
 
====Derived forms====
 
# [[backup]] sey person get anoder person/plan wey be sey dem go use if e be sey di one wey de dey use no work.
 
#: {{ux|dv|E even dey try for '''back''' up. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__65, He even tries as a back up)}}
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
[[nyash]]
+
* [[nyash]], [[backyard]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
chest, face
+
* [[front]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: back
+
* English: ''back''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
''back''
+
# Make dem support person.
# Sey dem support person
+
#:* {{ux|dv|Britain Prime Minister Theresa May don promise Tory MPs say she go stand down if dem '''back''' her Brexit deal.|(bbc__85133, The Prime minister of Britain has promised Tory MPs that she will stand down if they support her Brexit deal.)}}
#: {{ux|dv|Reuters Britain Prime Minister Theresa May don promise Tory MPs say she go stand down if dem '''back''' her Brexit deal. |(bbc__85133, The Prime minister of Britain has promised Tory MPs that she will stand down if they back her brexit deal)}}
+
#:* {{ux|dv| We dey '''back''' am because we know sey im be better person.|( We are supporting him because we know that he is a good person.)}}
#: {{ux|dv| we dey back am because we know sey im be better person | ( We are supporting him because we know that he is a good person )}}
+
# Make person no gree support person.
# Sey person carry him back face person
+
#:* {{ux|dv| Oga why you '''back''' am now?|( Boss, why did you turn your back on him.)}}
#: {{ux|dv|You know sey dis idiot '''back''' me, chop everyting finish. |(NST_cleaned__38702, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| You know sey dis idiot '''back''' me, chop everyting finish? |(NST_cleaned__38702, Do you know that I was rejected by this idiot, after squandering everything?)}}
# Sey person no gree support person
+
# When dem carry pikin or person for back.
#: {{ux|dv| Oga why you back am now? | ( Boss, why did you turn your back on him ) }}
+
#:* {{ux|dv| E dey dey good make mama '''back''' deir [[pikin]].|(NSC_2021, It is good for mothers to carry their children on their back.)}}
# Sey dem carry pikin for back
+
====Related forms====
#: {{ux|dv| E dey dey good make mama back deir pikin | ( It is very good for mothers to carry their children on their back )}}
+
* [[backyard]]
 
+
====Translations====
 
+
* English: ''support, reject, to carry a child on the back''
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
 
 
 
 
====Antonyms====
 
 
 
  
 +
===Adverb===
 +
# Where person/someting from dey come.
 +
#:*{{ux|dv| Go '''back'''.|(bbc__54302, Go back.)}}
 +
#:*{{ux|dv| No go '''back'''.|(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__271, Don't go back.)}}
 +
# Sey dem return someting to person.
 +
#:*{{ux|dv| Give am '''back''' im money o, I don comot hand for una matter.| (NSC_2021, Give him back his money, I am no longer involved in the matter.)}}
 +
====Related forms====
 +
* [[backyard]], [[face back]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: back
+
* English: ''back''

Latest revision as of 16:15, 14 February 2024

Naija

Etymology

From English: back

Pronunciation

  • bâk

Play Play

Noun

  1. Part of person / animal body wey no be di front where start from where di neck end for where di spinal cord end. Na im dey opposite chest and belle.
    • Doctor abeg help me check, I get rashes for back.  —  (NSC_2021, Doctor please take a look, I have rashes all over my back.)
  2. Person nyash.
    • You want marry woman because of back.  — (NSC_2021, You want to marry a woman because of her buttocks.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: back

Verb

  1. Make dem support person.
    • Britain Prime Minister Theresa May don promise Tory MPs say she go stand down if dem back her Brexit deal.  — (bbc__85133, The Prime minister of Britain has promised Tory MPs that she will stand down if they support her Brexit deal.)
    • We dey back am because we know sey im be better person.  — ( We are supporting him because we know that he is a good person.)
  2. Make person no gree support person.
    • Oga why you back am now?  — ( Boss, why did you turn your back on him.)
    • You know sey dis idiot back me, chop everyting finish?  — (NST_cleaned__38702, Do you know that I was rejected by this idiot, after squandering everything?)
  3. When dem carry pikin or person for back.
    • E dey dey good make mama back deir pikin.  — (NSC_2021, It is good for mothers to carry their children on their back.)

Related forms

Translations

  • English: support, reject, to carry a child on the back

Adverb

  1. Where person/someting from dey come.
    • Go back.  — (bbc__54302, Go back.)
    • No go back.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__271, Don't go back.)
  2. Sey dem return someting to person.
    • Give am back im money o, I don comot hand for una matter.  —  (NSC_2021, Give him back his money, I am no longer involved in the matter.)

Related forms

Translations

  • English: back