Difference between revisions of "back"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 28: | Line 28: | ||
#: {{ux|dv|No go '''back'''… , |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__271, Don't go back...)}} | #: {{ux|dv|No go '''back'''… , |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__271, Don't go back...)}} | ||
#: {{ux|dv| give am back im money o, I don comot hand for una matter | ( give him back his money, I am no longer involved in the matter ) }} | #: {{ux|dv| give am back im money o, I don comot hand for una matter | ( give him back his money, I am no longer involved in the matter ) }} | ||
+ | #: {{ux|dv|When God give dis power '''back''', dominion over everything, woman never comot. |(JOS_27_Man-And-Woman_DG__187, When God gave this power about dominion over everything, woman was yet to come out.)}} | ||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== | ||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 48: | Line 47: | ||
# Person [[nyash]] | # Person [[nyash]] | ||
#: {{ux|dv| you want use because of back marry woman? | ( Do you want to marry a woman because of her buttocks?) }} | #: {{ux|dv| you want use because of back marry woman? | ( Do you want to marry a woman because of her buttocks?) }} | ||
+ | # | ||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== | ||
+ | # [[backup]] sey person get anoder person/plan wey be sey dem go use if e be sey di one wey de dey use no work. | ||
+ | #: {{ux|dv|E even dey try for '''back''' up. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__65, He even tries as a back up)}} | ||
Line 60: | Line 62: | ||
* English: back | * English: back | ||
− | === | + | ===Verb=== |
− | back: no | + | ''back'' |
− | + | # Sey dem support person | |
+ | #: {{ux|dv|Reuters Britain Prime Minister Theresa May don promise Tory MPs say she go stand down if dem '''back''' her Brexit deal. |(bbc__85133, The Prime minister of Britain has promised Tory MPs that she will stand down if they back her brexit deal)}} | ||
+ | #: {{ux|dv| we dey back am because we know sey im be better person | ( We are supporting him because we know that he is a good person )}} | ||
+ | # Sey person carry him back face person | ||
+ | #: {{ux|dv|You know sey dis idiot '''back''' me, chop everyting finish. |(NST_cleaned__38702, __no translation__)}} | ||
+ | # Sey person no gree support person | ||
+ | #: {{ux|dv| Oga why you back am now? | ( Boss, why did you turn your back on him ) }} | ||
+ | # Sey dem carry pikin for back | ||
+ | #: {{ux|dv| E dey dey good make mama back deir pikin | ( It is very good for mothers to carry their children on their back )}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== | ||
Line 72: | Line 79: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | + | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: back |
Revision as of 22:45, 26 August 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
Borrowed from English back
Pronunciation
- bak
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 148
- Frequency rank in NSC treebank: 100
- Frequency in raw corpus: 2950
- Frequency rank in raw corpus: 134
Usage
Definition
Sey someting no dey for front, e dey behind
Adverb
back:
- where person/someting from dey come.
- Go back — (bbc__54302, __no translation__)
- No go back… , — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__271, Don't go back...)
- give am back im money o, I don comot hand for una matter — ( give him back his money, I am no longer involved in the matter )
- When God give dis power back, dominion over everything, woman never comot. — (JOS_27_Man-And-Woman_DG__187, When God gave this power about dominion over everything, woman was yet to come out.)
Derived forms
Synonyms
- return 0.60 976, again 0.52 3160, later
Antonyms
Translations
- English: no definition
Noun
back:
- Part of person / animal body wey no be di front where start from where di neck end for where di spinal cord end. Na im dey opposite chest and belle
- Doctor abeg help me check, I get rashes for my back — ( Doctor please take a look, I have rashes all over my back )
- Person nyash
- you want use because of back marry woman? — ( Do you want to marry a woman because of her buttocks?)
Derived forms
- backup sey person get anoder person/plan wey be sey dem go use if e be sey di one wey de dey use no work.
- E even dey try for back up. — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__65, He even tries as a back up)
Synonyms
Antonyms
chest, face
Translations
- English: back
Verb
back
- Sey dem support person
- Reuters Britain Prime Minister Theresa May don promise Tory MPs say she go stand down if dem back her Brexit deal. — (bbc__85133, The Prime minister of Britain has promised Tory MPs that she will stand down if they back her brexit deal)
- we dey back am because we know sey im be better person — ( We are supporting him because we know that he is a good person )
- Sey person carry him back face person
- You know sey dis idiot back me, chop everyting finish. — (NST_cleaned__38702, __no translation__)
- Sey person no gree support person
- Oga why you back am now? — ( Boss, why did you turn your back on him )
- Sey dem carry pikin for back
- E dey dey good make mama back deir pikin — ( It is very good for mothers to carry their children on their back )
Derived forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: back