back

Revision as of 14:29, 24 March 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From English: back

Pronunciation

  • bâk

Play Play

Noun

  1. Part of person / animal body wey no be di front where start from where di neck end for where di spinal cord end. Na im dey opposite chest and belle.
    • Doctor abeg help me check, I get rashes for back.  —  (NSC_2021, Doctor please take a look, I have rashes all over my back.)
  2. Person nyash.
    • You want marry woman because of back.  — (NSC_2021, You want to marry a woman because of her buttocks.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: back

Verb

  1. Make dem support person.
    • Reuters Britain Prime Minister Theresa May don promise Tory MPs say she go stand down if dem back her Brexit deal.  — (bbc__85133, The Prime minister of Britain has promised Tory MPs that she will stand down if they support her Brexit deal.)
    • We dey back am because we know sey im be better person  —  ( We are supporting him because we know that he is a good person.)
  2. Make person no gree support person.
    • Oga why you back am now?  — ( Boss, why did you turn your back on him.)
    • You know sey dis idiot back me, chop everyting finish?  — (NST_cleaned__38702, Do you know that I was rejected by this idiot, after squandering everything?)
  3. When dem carry pikin or person for back.
    • E dey dey good make mama back deir pikin.  — (NSC_2021, It is good for mothers to carry their children on their back.)

Related forms

Translations

  • English: support, reject, to carry a child on the back

Adverb

  1. Where person/someting from dey come.
    • Go back  — (bbc__54302, Go back)
    • No go back.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__271, Don't go back.)
  2. Sey dem return someting to person.
    • Give am 'back im money o, I don comot hand for una matter  —  (NSC_2021, Give him back his money, I am no longer involved in the matter.)
    • When God give dis power back, dominion over everything, woman never comot.  — (JOS_27_Man-And-Woman_DG__187, When God gave this power about dominion over everything, woman was yet to come out.)

Related forms

Translations

  • English: back