back

Revision as of 19:32, 26 August 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English back

Pronunciation

  • bak

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 148
  • Frequency rank in NSC treebank: 100
  • Frequency in raw corpus: 2950
  • Frequency rank in raw corpus: 134

Usage

Definition

Sey someting no dey for front, e dey behind

Adverb

back:

  1. where person/someting from dey come.
    Go back  — (bbc__54302, __no translation__)
    No go back… ,  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__271, Don't go back...)
    give am back im money o, I don comot hand for una matter  —  ( give him back his money, I am no longer involved in the matter )

Derived forms

  1. backup sey person get anoder person/plan wey be sey dem go use if e be sey di one wey de dey use no work.
    E even dey try for back up.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__65, He even tries as a back up)

Synonyms

  • return 0.60 976, again 0.52 3160, later

Antonyms

Translations

  • English: no definition

Noun

back:

  1. Part of person / animal body wey no be di front where start from where di neck end for where di spinal cord end. Na im dey opposite chest and belle
    Doctor abeg help me check, I get rashes for my back  —  ( Doctor please take a look, I have rashes all over my back )
  2. Person nyash
    you want use because of back marry woman?  —  ( Do you want to marry a woman because of her buttocks?)

Derived forms

Synonyms

nyash

Antonyms

chest, face

Translations

  • English: back

Preposition

back: no definition -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:9)
    Na dem pick people say you travel go learn come back.  — (WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__81, They picked people and said You, travel, go learn and come back.)
    When God give dis power back, dominion over everything, woman never comot.  — (JOS_27_Man-And-Woman_DG__187, When God gave this power about dominion over everything, woman was yet to come out.)

Derived forms

Synonyms

  • return 0.60 976, home 0.56 569, again 0.52 3160, out 0.52 3110, down 0.51 2093, outside 0.50 702, then 0.49 427, later 0.48 1056, meet 0.47 1651

Antonyms

  • return 0.60 976, home 0.56 569, again 0.52 3160, out 0.52 3110, down 0.51 2093, outside 0.50 702, then 0.49 427, later 0.48 1056, meet 0.47 1651

Translations

  • English: no definition


Verb

back: no definition, back_up -- Definition in Naija?


  1. mark-obj (frequency:5)
    May win di vote by 325 to 306 but she neva get lawmakers dem to back her Brexit plan.  — (bbc__66111, __no translation__)
    Cox say im decision to back di Brexit deal na about political mata and im dey ginger oda lawmakers make dem follow back di deal.  — (bbc__26402, __no translation__)
  2. mark-nsubj-obj (frequency:3)
    You know sey dis idiot back me, chop everyting finish.  — (NST_cleaned__38702, __no translation__)
    Reuters Britain Prime Minister Theresa May don promise Tory MPs say she go stand down if dem back her Brexit deal.  — (bbc__85133, __no translation__)
  3. to carry pikin beh

Derived forms

Synonyms

  • return 0.60 976, home 0.56 569, again 0.52 3160, out 0.52 3110, down 0.51 2093, outside 0.50 702, then 0.49 427, later 0.48 1056, meet 0.47 1651

Antonyms

  • return 0.60 976, home 0.56 569, again 0.52 3160, out 0.52 3110, down 0.51 2093, outside 0.50 702, then 0.49 427, later 0.48 1056, meet 0.47 1651

Translations

  • English: no definition, back_up