back

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English back

Pronunciation

  • bak

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 148
  • Frequency rank in NSC treebank: 100
  • Frequency in raw corpus: 2950
  • Frequency rank in raw corpus: 134

Usage

Definition

Sey someting no dey for front, e dey behind

Adverb

back:

  1. where person/someting from dey come.
    Go back  — (bbc__54302, __no translation__)
    No go back… ,  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__271, Don't go back...)
    give am back im money o, I don comot hand for una matter  —  ( give him back his money, I am no longer involved in the matter )
    When God give dis power back, dominion over everything, woman never comot.  — (JOS_27_Man-And-Woman_DG__187, When God gave this power about dominion over everything, woman was yet to come out.)

Derived forms

Synonyms

  • return 0.60 976, again 0.52 3160, later

Antonyms

Translations

  • English: no definition

Noun

back:

  1. Part of person / animal body wey no be di front where start from where di neck end for where di spinal cord end. Na im dey opposite chest and belle
    Doctor abeg help me check, I get rashes for my back  —  ( Doctor please take a look, I have rashes all over my back )
  2. Person nyash
    you want use because of back marry woman?  —  ( Do you want to marry a woman because of her buttocks?)

Derived forms

  1. backup sey person get anoder person/plan wey be sey dem go use if e be sey di one wey de dey use no work.
    E even dey try for back up.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__65, He even tries as a back up)


Synonyms

nyash

Antonyms

chest, face

Translations

  • English: back

Verb

back

  1. Sey dem support person
    Reuters Britain Prime Minister Theresa May don promise Tory MPs say she go stand down if dem back her Brexit deal.  — (bbc__85133, The Prime minister of Britain has promised Tory MPs that she will stand down if they back her brexit deal)
    we dey back am because we know sey im be better person  —  ( We are supporting him because we know that he is a good person )
  2. Sey person carry him back face person
    You know sey dis idiot back me, chop everyting finish.  — (NST_cleaned__38702, __no translation__)
  3. Sey person no gree support person
    Oga why you back am now?  —  ( Boss, why did you turn your back on him )
  4. Sey dem carry pikin for back
    E dey dey good make mama back deir pikin  —  ( It is very good for mothers to carry their children on their back )


Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: back