badbelle

Revision as of 16:53, 8 December 2020 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English bad and belly

Pronunciation

  • bádbɛ̀lɛ́

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 1
  • Frequency rank in raw corpus: 35678


Noun

  • Na make person no dey quick forgive anoder person, like sey wicked person.
  1. Di boy get badbelle  — (Egbokhare_2020, The boy is vindictive.)
    Your badbelle don dey affect you o.  — (NSC_Tella_2020, Your vindictive nature is really affecting you.)


Translations

  • English: vindictiveness